DDC consult located at Lagoon home Ketu called me for apt test.did anyone heard about them b4? let me knw b4 thursday 14 01 10
Printable View
DDC consult located at Lagoon home Ketu called me for apt test.did anyone heard about them b4? let me knw b4 thursday 14 01 10
Bros na so dem text a friend of mine also.....and the fellow dey enter Lag from Enugun :D Abeg ause is this DDC CONSULT real abeg make any body wey sabi dem Gist us about dem.......Thanks