Naija land wey na tin dey happen
Alhaji Buhari as president,Pastor Tunde Bakare as running mate wat a gud combinatn we need one ogboni leader/babalawo or Ogun priest as senate presidnt 2represent our traditn n perfect everything...Nigeria we hail theee PDP GO HEAR AM.....Guys it seem they are the saviour we need or what do think?