I beg wetin i go read for nnpc test.....................?????????/
guys i am writing this nnpc test o,but no clues as to what the questions would look like, pls anyone with useful info should post it for us ooooooooooo////...........?????????
xpectn u.
Re: I beg wetin i go read for nnpc test.....................?????????/
soooooo una no dey see my question........abi na only to read am una sabi,abeg make una tell me wetin i go read OR ELSEEEEEEEE...........
Re: I beg wetin i go read for nnpc test.....................?????????/
@LG4KK,infact we are in desame shoe,but na GMAT me won read ooo.if u c d question i beg no 4get me oo.my addy [email protected]