@ dodoshyne, thanks. we will digest the info u just shared. cheers
Printable View
@ dodoshyne, thanks. we will digest the info u just shared. cheers
@ dodoshyne, were you guys asked to eat with only knife n fork, n wat kind of meal were u served? cos i don de eat wit only spoon since dem born me o, fork na for fried foods n knife na to cut only bread. abeg i need ur reply mk i knw whether i go de practice fork n knife frm 2dy.
@Chesonlee, lwkmdfho. E neva 2late 2begin lrn am now o(4days stil remain). Bt mk i yan u 1secret, if na meat, chicken, kpomo or sharki b d animal wey dey ontop food wey dem give u, cari ur eye size am and if e b lyk sey d tin go dey dangerous 2 ur cloth, use ur fork check am wiv style..if u confirm am sey d animal dey too strong, no just attempt am o..use style do lyk sey u don ova full b4 d animal part lyk all d butter pikin dem and no try cross hand mistakenly ontop anoda person food if u wan kollect smtin wey dey table bt far 4rm where u sidon insted, tel am mk im pass am 4u. No try talk wen food dey ur mouth evn if person dey ask u ? dat tym, e beta mk u swallow d food wiv style b4 u answer am. Evn if ova tire wori u, comot elbows 4rm table...if i 4gt any1,i sure sey anoda person go rmbr bt if u folow all d plenty tins wey i write 4here, na 90, if e no b 100 sef wey u go get...aftarall Ph no dey kari last.
@dodoshyne, tnxs a mil. Did u also do a presentation?
@ Zinggi, thks o. the tin tire me sef o. dem wan use food de test us. next stage fit be how we de wash clothes, or how we de drink beer for beer parlour. i don try hold the fork n knife but e stil de giv me problems.
Lesson for all of us: mk we teach our all these stuffs, mk e no fall their hand later on for life.
@ dodoshyne, was there any oral presentation n interview? pls let us know. n if there was, were u given topics to present or did u come up wit ur own topics? so we'll know whether to start preparin our own topics. if we are to present our own topics mine would definitely be "Table Manners" or "How To Eat With Fork n Knife (Only).
@dodshyne,,,, Av u dne ur interview,,, pls hint us
@zinngi,,,,, mine was postponed to 2 nov
God will help us all.
Pardon the late reply. No I'm not in the Unilever Applicant process. I'm just giving my two cents on what standard assessments usually involve.
Yes, you'd have oral presentation too. You'd be given a topic. You should also expect role play. E.g, Zinggi, you're the Lead project mgr and your project is 2months behind schedule, a coordination meeting has been called to discuss issues...proceed!
During the group discussions, ENSURE you contribute. Be polite and always wait for someone speaking to end before you start.
Suffice to say, you're not in competition with the other applicants, the assessors know exactly what they are looking out for.
About the fork and knife, you guys are hilarious...
Cheers
@dodoshyne, thanks once again. Ws just imagining myself as the 'lead project manager'...lol...gues we'l hv some tips on how 2go abt it. God help us all.
All the best with your interviews and assessment this week. Do share your experiences so we can extract lessons learned.
Cheers
@ dodoshyne, thanks. Wish to share my xperience wit u guys afta my interview. what time is yours?
No, Chesonlee, I am merely an observer. I am not an applicant in the process.
good luck
Hint the house if u av done the final interview,,,,,,
God bless
Im about to zoom off to lagos, n i dont have a clue as to what i'll xpect there at unilever. God help me!