@biggy, we r in the same group o.
Printable View
@biggy, we r in the same group o.
pls hwz any info on d said date dey will gv us to inform our employers?cos i dnt know if d training shld stat as soon as u get d offer letter.the thing shld be like extended so dat dose working alredi shld org dereself and gv dere employers enof time to resign.well i want to find dat more on wot dey told us during d exe review at ajah dat dey will gv us time to inform our employers
i heard that dose dat dey re training at apapa now is dose MTN trade partners dat wok for dem dem as well,i dnt think its for us dat travleed to epe in search of greener pastures,well any body with any useful info shld not hesitate to call my number ,if u re not informed ,it means u re deformed,well nobody is deformed here IJN Amen!
bj hw u see dis turkey issue here?cos some pple don dey salivate when dem nva perceive d turkey aroma sef.hahhahahahaha una no go kill me oooooo.well i go carry my own turkey from hwz go incase dem say e don finish hahahhahahaha,bj make we try dey sidon for front during our training mk d turkey no go finish hahahhahaha ,one love
So dere's no one in apapa?
@Okafor, d turkey no go finish IJN. I don fall in love with d turkey. Make God bless d source of d turkey cuz I no fit afford may i miss am. i go even like make i collect bigger turkey. ANY UPDATE ABOUT TODAY'S ITEM 7? WETIN U CHOP TODAY? WHEN UNA GO EAT TURKEY, AGAIN?
Hey ajah pple....how was training today? Any gist for us?
Oya,MTN/CNSSL trainees make una gist us day-2 story. Please don't mention any turkey or kpomo again o.hahahaha
@house I greet all of una o.. Well d two weeks self wld soon end now and na ur turn e go be o IJN.. I don't feel like say wetin happen much today expecially d food n turkey aspect but am tempted to talk wen pple are askin 4 it but pls make sure u have eaten b4 reading this...
The training started early 2day cos we all know wetin we wan do but arnd 11am,we were called to take tea break but unfortunately no tea on ground but dey apologised,so we took just snacks and Nestle bottled water.. Then we went back in to continue d trainin.. D course we were bin tot required us to be divided into groups to act a short play,so we were given some mins to go out to initiate a play and rehearse it,but fortunately,lunch was ready and went opted out to lunch 1st,mehn na sweet jollof and 3quarted over fed turkey o dey inside d pack o,wat makes 2day's turkey diff was dat,it was mixed with pepper,like barbecue b4 using crane to drop it inside d take-away plate cos it was too heavy and fleshy.... Hmm.. Na so we chop am o but I knw of many pple dat left d turkey unfinished cos dey can't finish am.. To be short sha,we acted our play in group and its was funny and comedy.. We were released to go home by 4.30 and bus as usual convey us to Ajah where everybody find his/her own way.. I just pray the conclude d bus arrangement quick so dat it will be fully operational...
Na so e happen my people o,Life is Richer with MTN o.. Hope this continue even after the training..
And those yet to be call,I assured u,we r all cnsll/mtn family..It is well..
ILUV
@koleefem,u can't bliv lawunm08 askin 4 me,we served 2gther in delta,the same LG under d same L.I,I know her well well.. So I met many NHJite 2day sha and it was funny bin 2ghter in d same coy.. May God help us all.. @madam inumidun,hope ur child is resting to consume d turkey wen training start?Lol
At Apapa peeps pls give us info of wetin happen now so we compare n contrast.. It is well..
Them use crane drop the turkey? Guy,you no go kill person with laugh.hahahaha Believe me,its even good that i didn't make 1st batch. I'm using the waiting period to arrange myself and finish my book project. Thanks for the update!
I swear i no go open dis again until dem call me 2 start training. Whch kain oppresn b dis. Na akamu i drnk 4 morn, drink garri 4 aftn, and na eko i wan chop sleep. Shuwo!
@ biggyflame u no go kill person oo...na turkey una de chop dere now...hehehehhehee...well good 2 knw d training is going well