thank GOD sey frsc don do their rubbish wetin ndlea dey wait for make pate the list of their friends,family and their girl friend people so we go put mind out of it. people GOD dey i feel for the family the lost their love ones during the physical fitness test, my prayer is that may GOD give them the heart to bear the lost.