send c.v's and a passport pic to [email protected]
Printable View
send c.v's and a passport pic to [email protected]
=))=Dlafº˚˚°º≈donº˚˚°º≈Slack My Expensive boxers º˚˚°º≈4 toilet º˚˚°º≈=-?
Some peeps go send oo ... Lol
Hahahaaaa..at brave u want use laff kill me,after nw sum go say d mail don dey bounce sef,hope u hv applied?
At king_fisher,so u dey toilet and u stil dey find job?hope say u remember to clean yansh...hahahaha
Ehis wot kind of joke is dis. Look @ hw i ws readin ur post wit all concentratn. Nawa oh. U want me 2send my pix&cv 2 bokos. Nawa 4u oh. I dont desir deir visitatn. Lol... Well done. I'l report u 2 dem
Ehis... hahahahaaha u dey crase ooh! badt boy... Mehn the peeps will locate the address of the CV and drop BOMB APPOINTMENT LETTER there.
We all must apply,becos its a federal govt job and dis is job finding us nw@jide and young,na joke oh,abeg no report me