Dont start another theory again of insolvent pls
I was told today that pib was not the actually caused of the delay that nnpc recruitment have to stay for nine month after interview and dpr twelve month after interview but what actually cause the delay is lack of fund or insolvency of nnpc and dpr.
Dont start another theory again of insolvent pls
Hello vin20,u are doing a great job on this thread and I implore all haters of vin20 on this thread to be guided accordingly going forward.@vin20;may be it be onto you as u wish for others on this thread.may your hope neva be shattered.
Vin 20! Thank God u ve now accepted dat ur PIB theorem/theory is very wrong.
After i get dis NNPC job,na abuja baby i go marry.i don dey tink this tin well well.na naijahotjobs wedding e go be.we go dey training by then and all of una go come.it will be wonderful.abuja baby,no worry oo.u hear?i be fine boy. the tin wey dey be say i no get good job yet.no deny me oo.i fit send my picture if u want.abi u don marry?
Hahaha don't u people sleep! GGxx whatever that would release letter don sleep since o!
kalokalo, i be priest. I go officiate the wedding...lol
Different stroke for different. We are talking of job, somebody begin talk of allowee. I beg i need both jor. I go start party wt the allowee...lol
Different stroke for different people. We are talking of job, somebody begin talk of allowee. I beg i need both jor. I go start party wt the allowee...lol
The person wey dey talk about allowee has a good job, leaving for LNG. Allowee from NNPC is my only benefit. Long live NHJ
@Vin20: I just hope you are right. If I don't see money in my account before friday then I guess you are wrong
good morning everyone. guys what do u think i studied chem eng was interviewd by the panels from NGC but i chose NETCO for the choice. what do u think a wrong choice for chem eng? anyway kai i must make am for this interview
-CONSIDER IT SOLVED-
Hi pals, pls can someone help me wt hw much ds nnpc job is worth/month? My present job earns me 100k + monthly. I also hv ds Int'l NGO am hopin 2hear 4rm in no distant future. It ll be worth 250 - 300k as i gathered. I jst want 2compare my options pls.