Infact, those CAT engines go hear whimmm and their head go run tòrbi-tórbi. Abeg make dem do before guys go begin build their stomach and leg muscles o! No be only book engineers sabi read... If the MECH guys hit the engines the ELECT guys go energize am, if you go touch am anything wey do you na OYO you dey o!